Tuesday 3 December 2013

Gossip & Gists [Pidgin]: The Widow Whose Life Turned Better

Just hear rumours from Edo state now say widows from that place now dey beef that woman above wey her life just change already because them tell am to 'GO & DIE'.


Now she dey enter gofment house anyhow and if her juju work wella, she fit widow Osho Baba because himself na widower nah.

Abeg more widows need empowerment oooo, una sabi when Osho Baba go waka go do inspection again?

No comments:

Post a Comment